Wetin you go do if u dey inside plane dey travel, and suddenly the pilot says "I salute una ladies and gentlemen. My name na John, and I be cleaner for this plane before, but as the pilot no report for duty on time, na Im I press one button, true true the plane comot for ground. The only problem now be how we go land becos e be like say na the atlantic ocean i dey see so"...



Reply With Quote

Bookmarks